ONE DAY (Explicit)-文本歌词

ONE DAY (Explicit)-文本歌词

M.K.O.Lee&BHAD BOY BENNY
发行日期:

Say Nah God geti final say Only money me I fit embrace Jejely I dey run my race Nah me know as I dey play my game Poverty fit to make man craze plenty things I no fit shalaye wey man face Man no fit to take migraine Man no wan give him fellow man update again I Stand for d jungle like I be lion Conquer my enemies no matter how dem line up Many many things wey still go sup Many many check wey still go drop Song wey no top now still go flop To be a man no be day job Go hard or go home moya tete gba ile lo Wan ro wipe a o leshey ade tinshey gan I dey live my life jejely on a low Wetin I for dey chase if no be Kudi Ego If I no get money wetin I for dey chase If money no dey nah wu family for Dey blame Get money if u know you wan tail gan for dis game For this hustle be like I go add small craze For this hustle my loyalty e pass 100 I go win over my hater even if dem pass 500 You start on the streets, work until you are Eleniyan If I later make am all my struggles pata moma fi pitan