Currency (Explicit)-文本歌词

Currency (Explicit)-文本歌词

发行日期:

Vocalizing

And yunno it's Malloy with the ginger

Bad boy yunno I aint regular

Shits so real no be cinema

I see some gyal over there wey dey feel me now

Buss the whine, she control me now

The way she whine that body, I want oroma oh

She say she love the boy so me take her to my room

I hit her once or twice now she no wan go her home

I hit her once or twice now her friends dey call my phone (Oh no)

They no wan leave me alone

Tell me wetin you want make I do for you

Body bad and you know

So make you whine sloww

Where you wan go?

and for this house we no dey wear clothes

We no get sorrow no.

She dey turn up for every setting

and girl for this your back me i fit to sin

I fit to, I fit to spend my currency oh.

and you know aint nobody bad like me

I fit to break her heart but she dey ready oh.

Say she no dey learn lesson.

Lily, Bad girl riri.

She sweet and her backside killing

If I want your body shey you go give me

Omo my girl go kill me (yeh)

Bad girl riri.

She sweet and her backside killing

If I want your body shey you go give me

Dont be funny, Baby girl whine am on the low

I say leave story, swear my girl doesnt have to know

Put it in your soul

Legs up, curl your toes

Then you ride it slow

Sight you, babygirl i'm right beside you

Any thing wey me want say she can do

Babygirl say she got moves

Put that thing inside your belly when i come through

Too deep cannot cancel

Swear her booty looking like a thunder tattoo

Its not too big to handle

Tell me what i cant do

She dey turn up for every setting

and girl for this your back me i fit to sin

I fit to, I fit to spend my currency oh.

and you know aint nobody bad like me

I fit to break her heart but she dey ready oh.

Say she no dey learn lesson.

Lily, Bad girl riri.

She sweet and her backside killing

If I want your body shey you go give me

Omo my girl go kill me (yeh)

Bad girl riri.

She sweet and her backside killing

If I want your body shey you go give me.